Identify song using your Microphone
Lyrics
Meaning
Chords

Artist: Ruger
Track: Asiwaju

Lyrics
(Cook that thing)

Man getting high 'til I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, any time we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out?
Thank God say the maga don pay out
Ope o

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect o

Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and tings
Bring hell to anybody wey try test me
I'm your dad, I'm your uncle, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me Gen-Z
Brother see, steady giving them gap
Mo ti lo far, they can never near me

As my labba labba just go
My oyinbo wife don show
Omo, my Polo white, my face show
Sweet boy for life, you done know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back, you don't know
Every day we dey run am on code
Supposed to know how di ting go, huh

Man getting high 'til I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, any time we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out?
Thank God say the maga don pay out
Ope o

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect o

I'm on a different steeze
Singlet belt and ripped-out jeans
Man too wise, I no fit lose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni, ogbeni, leave that ting
When I say, "Kukuruku! Cook that thing"
Who dey check-, who dey check am? Oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be JJC
I don't know if you get it on a top rating
Affiliate with the best team
You wan race me? We no dey do the same ting, mmh
Canoe no be jet ski, omo you say wetin?
No go reason me less, omo you go chop crapping
I do it diligently
Won le mi, won le ba mi

Man getting high 'til I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, any time we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out?
Thank God say the maga don pay out
Ope o

Man getting high 'til I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, any time we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out?
Thank God say the maga don pay out
Ope o
Full Lyrics and Meaning
No results found.